ƇƟƝŇƸƇƮĦƟƟƘ
offers all you mothers this anthem today.
Pure poetry from the Motherland.
Get your pidgin on.
Enjoy.
Prince Nico Mbarga with Rocafil Jazz 1976
Sweet Mother
Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.
Sweet mother I no go forget you
for the suffer wey you suffer for me.
When I dey cry, my mother go carry me – she go say,
my pikin, wetin you dey cry ye, ye,
stop stop – stop stop – make you no cry again oh.
When I won’t sleep, my mother go pet me,
she go lie me well well for bed,
she cover me clothes, sing me to sleep,
sleep sleep my pikin oh.
When I get hungry, my mother go run a corner.
she go find me something when I go chop oh.
Sweet mother – sweet mother oh…
When I dey sick, my mother go cry, cry, cry,
she go say instead when I go die make she die.
She go beg God,
God help me, God help me, my pikin oh.
If I no sleep, my mother no go sleep,
if I no chop, my mother no go chop, she no dey tire
Sweet mother I never forget you
suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother – sweet mother oh eh…
(musical interlude)
And if I forget you,
therefore I forget my life and the air I breathe.
And then on to you men,
forget, verily, forget your mother,
for if you forget your mother you’ve lost your life.
[repeat verses]
(musical interlude)
You fit get another wife, you fit get another husband,
but you fit get another mother? No!